Connect with us

Politics

See What Happened When Kwankwaso Supporters Clashed With Obidient Movement In Jos  (Video)

Published

on

 ....KINDLY READ THE FULL STORY HERE▶

See What Happened When Kwankwaso Supporters Clashed With Obidient Movement In Jos  (Video)

We call this one power PASS power; yesterday, the Obidient MOVEMENT held massive rallies in their strongholds across the federation.

Their Benue rally was going well until Kwankwaso supporters WEY DEY 4 Jos got in the way.

Wetin happen after that no b story wey dey too pleasant to hear, the Kwankwaso group completely swallowed the Obidients and even stoned them off the road.

Na this one dem dey call my territory. Kwankwaso squad no get joy at all, see how dem dey vex na… Checkout the video below…

Advertisement
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *