Entertainment
Have You Ever Seen Nyesom Wike Directing His Musical Band Before? (Video)
Have You Ever Seen Nyesom Wike Directing His Musical Band Before? (Video)....KINDLY READ THE FULL STORY HERE▶

I swear Wike na go win the best stage performer in the whole world for this year, no category wey Wike go enter wey anoda person go fit win am.
Are you aware as a matter of fact say Wike dey travel with him band ? Abeg make you watch this video see say Wike dey catch him cruise with the political game wey dey play.
In this video you go see Wike personally they lead him band for some beta jams, d man sabi entertain no b small. Wike na beta pikin, na him b the original Port Harcourt first son. Wike b like the talented Psquare, e dey sing and at the same time e dey dance.
Click d link below to see the video and i promise you must to laugh tire.
