Politics
Independence Gbedu: Nigerians Don React As President Tinubu Don Approve N25,000 Wage Increment For Low-Grade Workers- See Di Video
Independence Gbedu: Nigerians Don React As President Tinubu Don Approve N25,000 Wage Increment For Low-Grade Workers- See Di Video....KINDLY READ THE FULL STORY HERE▶
Written By Oshiobugie Omo-Ikirodah
Oga presido also yan say dem dey parol with organized labour and oda people for private sector to see how dem fit increase minimum wage without making price of tins go up. CONTINUE READING
Na for Abuja Tinubu yan this one wen Nigeria dey celebrate 63 years since dem get independence on Sunday.
“Based on wetin we dey discuss with labour people, business people and other stakeholders, we wan put small money join the federal minimum wage wey we get so dat price of things no go just rise anyhow,” Tinubu talk. CONTINUE READING
“For the next six months, those workers wey dey collect small salary go dey get extra twenty-five thousand naira every month,” he talk join.
Source: Bushradiogist
