Politics
“I Will Become The Next President Of Nigeria, Anybody That Tries To Remove President Tinubu Will Collect Wotowoto”- Militant, Asari Dokubo Boasts In Viral Video
I go become Nigeria The Next President, Anybody Wey Try Remove President Tinubu go Chop Wotowoto- Militant, Asari Dokubo yarn for Viral Video
Written By Oshiobugie Omo-Ikirodah
Asari for the viral video wey dey scatter everywhere for social media talk say when time reach for am to become president, e go carry am. CONTINUE READING
E talk say: “I go become the next president of Nigeria, even if you call me t*rrorist, I go collect am, anybody wey try remove current President Tinubu go chop wotowoto” , if dem do anyhow dem go see anyhow”

Remember say Asari Dokubo been dey for news some days ago as e threaten the number one man for Rivers State, Governor Sim Fubura. CONTINUE READING
Watch the video below;
Take a look at some reactions from Netizens below;
Don fred-“The level of this man’s illiteracy is becoming obvious and disgusting.”
Holystar-“All we need in this country now is military to take over. We’re not enjoying democracy anymore.”
Daviden_Kenneth-“Just imagine what APC and their Government has caused 😥.”
Billionaire-“Write it down if this man contest for president na only him and em family members go vote for am even the militants he claims he has will not cast their vote for this idiot.”
Source: Bushradiogist
